Posts

Showing posts with the label Akpororo

Make You Dab Lyrics - Akpororo + Music Download

Image
Hey ya ya ya you ya ya eh a Jesus is His name The one that changed my life This is your boy Akpororo (ha!) You need to dab your way out and give God all the praise because he’s the only one I just want to share my testimony, no be say I dey pose but na God do am (Hey!) Chorus I tell you, I tell you /x2 Say na God I tell you, I tell you /x2 Say na God I tell you, I tell you /x8 Oh, I tell you Say na God If you know say God don bless you make you dab, Yeah! /x3 Oya make you dab, yeah! /x2 If you know say God don bless you, make you dab /x3 Make you dab, make you dab If you know say God don bless you, make you dab /x3 Make you dab, make you dab Verse 1 This one na my testimony my brother God don change my life, he don bless me, he do am o Before before when I talk dem say my mouth dey smell But now nko, dem wan hear my rhymes E be like say I get ATM machine for house Recession no dey affect me at all at all God don change my life, e don give me everything wey I need E don make my lif...